Halloween Costume ideas 2015

...Relationship, Lifestyle And Entertainment

PHYNO FT BUHARI AND OLAMIDE_FADA FADA(REMIX) Prod.by Masterkraft

 


PHYNO FT BUHARI AND OLAMIDE_FADA FADA
(REMIX) Prod.by Masterkraft

Buhari Verse
I win election i begin travel go obodo oyibo!!
Na space remain for me baba you know!!
Goodluck ebele biko bianeba take us Photo!!
E no easy to loose election plenty times you know!!
Na father (pikin) obasanjo be to me oo!!
Since i win election na im e come adore to me oo!!
I say gone are the days, the days wey PDP tension the hold
me!! But right about na my ear the pain me!!!
I thank My country For puting me here o!!
Na increase in price of commodities una go dey hear!!
Oya! Goodluck-Sambo were you dey ooo Goodluck-sambo
GOODLUCK SAMBO NA were yu dey oo na were you dey!
Goodluck sambo!!
 
Labels:

Post a Comment

'; (function() { var dsq = document.createElement('script'); dsq.type = 'text/javascript'; dsq.async = true; dsq.src = '//' + disqus_shortname + '.disqus.com/embed.js'; (document.getElementsByTagName('head')[0] || document.getElementsByTagName('body')[0]).appendChild(dsq); })();
-

Contact Form

Name

Email *

Message *

Powered by Blogger.
Javascript EnablePlease Enable Javascript To See All Widget